Saturday, October 15, 2022

In Fotos: How thousands gada to witness swearing-in of new Kenya president

Na thousands of pipo gada for di venue for Nairobi wia dem swear in William Ruto as Kenya president.

Wit im hand on top Bible, di 55-year-old swear to preserve and protect di kontri constitution.

Raila Odinga wey lose for di election no attend di inauguration, say e get “serious


No comments:

Post a Comment